Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Kizz Daniel & Tekno - Buga

Kizz Daniel & Tekno – Buga AuDio

Kizz Daniel & Tekno – Buga Lyrics

Intro: Kizz Daniel
Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
Collect your money
Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
Wake up
Giddem

Verse 1
Gbe’ra, gbe’ra oo
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb’owo yen o
Kala gb’owo yen l’owo dealer

You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Person wey don grind, oi

When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

Chorus
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga

Verse 2: Tekno x Vado D’Great
Gbe’ra, Oh Ai
Gb’era o
Gbera Go get the dollar (wake Up)

Go baller, kala gb’owo yen o
Kala gb’owo yen l’owo dealer

You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan won, tan se bi ota
Person wey don mad
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje

Chorus
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme see me you buga won
Lemme see you ooo

(O-lo-lo-lo) (let me see you)
(O-lo-lo-lo)
(O-lo-lo-lo)
You don work, you don try
You suppose to dey fly


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe