Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Wande Coal - Come My Way

Wande Coal – Come My Way AuDio

Wande Coal – Come My Way Lyrics

Intro
(Spiritual vibes)
My name is Iskaba

I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come my way

When when
No Shingbain
When the money no Dey
Omo no shingbain
When when
No shingbain
Mo sise mi o sun
No shingbain

When when
No shingbain
When the money no dey
No shingbain (find my way)
When when
No shingbain
I dey double hustle

I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know Wetin I go do wen the money come my way

Iya Godogbo
Oh Kodogbo
Mushin ajina
Mushin mo ti jina
Iya godogbo
Hey Mo ti d’olowo
Ah Mo ti d’olowo
Mo ti d’olowo

Na him lift me up
E no give me up
Na him send dis money my way
E no give me up
I go find my way
Any day I go find my way
Na God bless me my way
Na him send dis money my way
(Iskaba)

Fashionista
Man a pull up Iniesta (Iskaba)
Fiesta fiesta (Iskaba)
When I pull up a fiesta (Iskaba)
Fashionista
Man a pull up iniesta
Fiesta fiesta
When I pull up a fiesta
(Iskaba)

There’s a melody
In our heart
In our heart
There’s a melody
There’s a melody
Melody in our heart
Melody in my heart
Melody in my heart

There’s a melody
Melody in our heart
Melody in my heart
With my heart
***
With my heart

I know Dem no want make the money to come my way
If dem know, Dem no go let the money to come my way
So I pray, Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I get Wetin I won use the money do when e come my way


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe