Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Pheelz & BNXN - Finesse

Pheelz & BNXN – Finesse AuDio Download

Pheelz & BNXN – Finesse Lyrics

Verse 1 – Pheelz
And I’ve been living fast life but I see it in slow mo
(Olohun)
Oh no, And you see my lifestyle I got G’s in the …
See many people dey outside wey dey feed man zobo
Oh no, And me a standing defender like Joseph Yobo

Bad girl said she want Netflix and chill
So I ja ticket girl give am warning
If you fall in love clearly certain
You go chop breakfast I’m not capping

Can you see dribble Amokachi
I’m not faking this no Fugazzii
You see this feelings I’m not catching
Omo ope stand fit I just won dey

Chorus
Ahh, finesse
If I broke na my business
Ama shayo e go bright o
Folake for the night o
Ahh, finesse
If I broke na my business
Ama shayo e go bright o
Folake for the night o

Verse 2 – BNXN
F-I-N-E-S-S-E
Fit be the reason why your bobo wan dey jealous me
E fit wan dey take am serious, I dey do tospi
No fit to resonate, I’m on a different frequency
Ahn-ahn

I don’t think it’s necessary
I’ll be damned if there’s somebody that could do like me
Men I be like Mo’Salah, coming up the right-wing
I cut through your defender, you no need to tell me

I must finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you

If you’re not careful oo
Finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you’re not careful oo

Chorus
Ahh, finesse
If I broke na my business
Ama shayo e go bright o
Folake for the night o
Ahh, finesse
If I broke na my business
Ama shayo e go bright o
Folake for the night o


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe