Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

BNXN - For Days

BNXN – For Days AuDio

BNXN – For Days Lyrics

Chorus
You suppose be my bebe
You no I gat you for Days-s
Something dey do me bebe
You never call me for days-s

If I do something bebe
Shey you go tell me bebe-eh
Cos you know the way I dey,
You know I need you right beside me-e

You suppose be my bebe
You no I gat you for Days-s
Something dey do me bebe
You never call me for days-s

If I do something bebe
Shey you go tell me bebe-eh
Would you wait one minute?,
I’m confident e no finish o

Verse 1
I tell you say
Gbin don jogodo
Onka so mi ko
My call calling over
And if you run go sokoto
I must follow you,
You no say I no normal

Bridge
Ko ma lo ni pe mo n ke
Everybody dey look me like monkey
You no say say
You sabi say I no dey do play-yy

Ko ma lo ni pe mo n ke
Everybody dey look me like monkey
You no say say
You sabi say I no dey do play-yy

Chorus
You suppose be my bebe
You no I gat you for Days-s
Something dey do me bebe
You never call me for days-s

If I do something bebe
Shey you go tell me bebe-eh
Cos you know the way I dey,
You know I need you right beside me-e

You suppose be my bebe
You no I gat you for Days-s
Something dey do me bebe
You never call me for days-s

If I do something bebe
Shey you go tell me bebe-eh
Would you wait one minute?,
I’m confident e no finish o


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe