Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Sound Sultan – Ginger ft Peruzzi

Sound Sultan ft Peruzzi – Ginger AuDio

Sound Sultan ft Peruzzi – Ginger Lyrics

[Intro]

Killer back, killer back, Ginger Me!
Damn! Killer back, killer back
Baby! your killer back, Fresh…
Killer back, killer back
Fresh On The Beat..

[Verse 1 – Sound Sultan]

As the gbedu dey bomb oh ehn,
Her body dey Shake and everything dey gbon gbon
She say she want me ehn,
I say I’m taken but she say na dan dan dan
Temperature rising, I turn to mike Tyson,
To fight temptation, walahi ko easy
Temperature rising,
See me see Mike Tyson dey fight temptation,
Peruzzi ko easy

[Peruzzi]
I get one baby wey dey one side,
She get this bobo weh dey one kind
African baby weh just wan high, she’s losing
She call me say she want come my side,
Say she got a lot on her mind,
African girl want a bad sharp guy, like Peruzzi

[Pre-Chorus]

She say far away o, far away
Baby don’t push me far away,
Na where you dey I want to dey,
I no fit wait another day
She say far away o, far away
Baby don’t push me far away,
Na where you dey I want to dey,
I no fit wait another day

[Chorus]

Ginger me, killer back killer back, haaa
Eh a! Ginger me, killer back killer back, haa

[Verse 3 – Sound Sultan]

Current plenty for this girl body oh,
Boy eh dey shock me when she give me body oh,
Steven wonder fit see am body oh,
o labo, o labo gidi gan
Carry your trailer make you carry am go,
I get my own girl and I cherish am oh
Yeah my girl sweeter than a sheri mango,
I no wan touch and I no wan do

Temperature rising,
See me see Mike Tyson, dey fight temptation,
Peruzzi ko easy

[Peruzzi]
I get one baby wey dey one side,
She get this bobo weh dey one kind
African baby weh just wan high, she’s losing
She call me say she want come my side,
Say she got a lot on her mind,
African girl want a bad sharp guy like Peruzzi

[Pre-Chorus]

She say far away o, far away
Baby don’t push me far away,
Na where you dey I want to dey,
I no fit wait another day
Far away o, far away
Baby don’t push me far away,
Na where you dey I want to dey,
I no fit wait another day

[Chorus]

Ginger me, killer back killer back, haaa
Eh a! Ginger me, killer back, killer back, haa

[Outro]
Killer back, killer back,
Baby! your killer back, Fresh..
Killer back killer back
Ginger Me
Killer back, killer back,
Baby! your killer back, Fresh..

TeeY Mix


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe