Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Timaya – Gra Gra

Timaya – Gra Gra Lyrics

DOWNLOAD Timaya – Gra Gra

Me I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga
Right now I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga

You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo

Right now me I’m chilling in my Chulo Chulo way
God know say I work hard to be where I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fvck up you will never get away

Right now I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga

Everything is popping up for my side
That’s why the people eyes they chook for my side
I got shooters wey fit cause homicide
Me I dey sail everyday with all of my guys

I say thank is full, person wey dey talk don chop belle full
Back inna the days dem call me a fool
See me today say my God l’m grateful
lt’s Chulo Way

Say Me I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga
Right now I can’t do gra gra do gra gra
I no dey gberaga

I Say You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
The thing wey dey worry you dey for your body
Person wey dey fail na like to complain

You no wan work you say Chukwubiko
You go expect manna to fall from heaven oo
Person wey dey carry last you dey complain
The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh

Do gra gra do gra gra, I no dey gberaga
That’s why I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga

If life give you pain please pop champagne oo
Don’t give a damn, don’t you complain oo
See these people demma insane oo oo

If life give you pain please pop champagne oo
Don’t give a damn don’t you complain oo
See these people dem’a insane oo oo

Me I tell them me I see O God hear me who nobody for my side (nobody for my side)
Me I look my left my right l see nobody for my side (l see nobody for my side)
Hustlers don’t complain, we just figure it and slide
(we just figure it and slide)
Say we ready for the rainy day, only God dey my side
(only God dey my side)

Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo

Right now me l’m chilling in my Chulo Chulo way
Everybody know say me don’t give the fvck I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fvck up you will never get away

Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe