Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Ceeza Milli

Ceeza Milli ft Tiwa Savage – Imade AuDio

Ceeza Milli ft Tiwa Savage – Imade Lyrics

[Intro]
It’s Aristokraft records
Ceeza Milliana
Tiwa Savage
Ti gba meji o la’ta..
Ozedikus Nwane

[Ceeza Milli]
Oh baby I dey craze on top your matter no be small
Cos everything you do my baby dey make me wonder
Oh my baby too get shakara no be small
But I no mind o baby
I just want dey close to you my baby o (yeah)

Shebi na love wey dey sweet like pammy
I they hope say you no go change am for me o
Your loving too dey sweeter
Loving too dey
Your love dey make me ginger

Imade o
Baby your love would dey killing me o eh
Imade o
Na your love wey dey make me they ginger o
Imade o
I’ll give you all that I got
Everything that you need and more
Imade o

[Tiwa Savage]
I surrender, I surrender to what you want
I will take it, I won’t break it
I’ll do, do it so
If you promise me that we gon do this for life
Guarantee you shugar you no go want no other
Shebi na we there dey focus
Make you do as you like
We no go feel any pressure
Yeah
Baby you’re the only one I want
Make we do this thing forever

Imade o
Baby your love dey killing me o eh
Imade o
Na your love wey dey make me they ginger o eh
Imade o
I’ll go give you all that I got everything that you need and more
Imade o
Imade , yeah yeah yeah..

[Outro]
Ti gba meji o la’ta..

Imade o baby, you are my sweety baby..

Ozedikus Nwane


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe