Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

2Baba – Important [AuDio]

2Baba – Important Lyrics

INTRO
Nka halle leche (When you stand outside)
Kene muwo, kene juwo (be seen, be known)
Egadu neba, Nege Mejah (Anywhere strong people are seen)
Kene muwo (Be seen)

VERSE 1
Yeah
Hmm
Stop that shii
No the come the do like fly
No the chop your shii
At the same time my guy gbe body e
No the le no the fear
No the be like ole
Let them know
All my guys are ballers
All my guys none of them be hand fallers
All of them na sharp callers
And na the way I want make you the show be that

HOOK
Because e no matter where you come from (e no matter where you come from)
e no matter who you be
As long as your brain the function
Wetin go be go be

CHORUS
Even Yansh dey important
My guy be careful make them no
Photoshop greener pastures for you
(Even Yansh dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you

BRIDGE
Nka halle leche (When you stand outside)
Kene muwo, kene juwo (be seen, be known)
Egadu neba, Nege Mejah (Anywhere strong people are seen)
Kene muwo (Be seen)
Nka halle leche (When you stand outside)
Kene muwo, kene juwo (be seen, be known)
Egadu neba, Nege Mejah (Anywhere strong people are seen)
Kene muwo (Be seen)

VERSE 2
Hmmm
Politician moving sha
I no matter but I see you wan buy me sha
Election don the come you don the toast me sha
I no dey calm but right now you want to calm me sha
You go dey your corner feeling right
You no tell them say e dark but them go want to sell you light
The minute wey you buy am you don sell your human right
Them go call you bush man just to thief your birth right
Na who put night no go make you see the light
Appreciate humble beginning, check your tp before you ride
The way you are moving
You are moving alright
Don’t let them deceive you to join their path

HOOK
Because e no matter where you come from (e no matter where you come from)
e no matter who you be (e no matter who you be)
As long as your brain the function
Wetin go be go be

CHORUS
Even Yansh dey important
My guy be careful make them no
Photoshop greener pastures for you
(Even Yansh dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you
(Even Yansh dey important)
My guy be careful make them no
Photoshop greener pastures for you
(Even Yansh dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you

BRIDGE
Nka halle leche (When you stand outside)
Kene muwo, kene juwo (be seen, be known)
Egadu neba, Nege Mejah (Anywhere strong people are seen)
Kene muwo (Be seen)
Nka halle leche (When you stand outside)
Kene muwo, kene juwo (be seen, be known)
Egadu neba, Nege Mejah (Anywhere strong people are seen)
Kene muwo (Be seen)

OUTRO
People make the world go round
Nka halle leche (When you stand outside)
Kene muwo, kene juwo (be seen, be known)
People make the world go round
Nka halle leche (When you stand outside)
Kene muwo, kene juwo (be seen, be known)
Yea yea yea
Mixing in the foxta
Nka halle leche (When you stand outside)
Kene muwo, kene juwo (be seen, be known)

DOWNLOAD 2Baba – Important

Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe