Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Cheque

DOWNLOAD Cheque – Loco

Cheque – Loco Lyrics

Tempoe
Cheque baby o

[Verse 1]
Give me back to back
Mix it up yh that formula
The loving wey you give me?make?e no decline
And?every time I grind na you?dey mind o

O you my ride or die
And anybody wey wan put asunder die
I do anything I go run a thousand miles
And every time I grind na you dey mind o

[Pre-Chorus]
Oya give me love make I rock your body
Make u go go go make u whine am for me
Make u show show show plenty loving for me baby

Oya give me love make I rock your body
Make u go go go make u whine am for me
Make u show show show plenty loving for me baby

[Chorus]
Soco Soco Soco Soco
Gbeko Gbeko Majekofo
Loco loco loco loco
Loco loco loco loco

Soco Soco Soco Soco
Gbeko Gbeko Majekofo
Loco loco loco loco
Loco loco loco loco

[Verse 2]
O baby make I tell you what you mean
There’s never gonna be another you to me
O when u pull up baby in a lingerie
I wanna hold u close make we gum body
You be like medicine when I be feeling sick
I love you baby this is honesty
And when u pull up baby in a lingerie
I wanna hold u close make we gum body

[Pre-Chorus]
Oya give me love make I rock your body
Make u go go go make u whine am for me
Make u show show show plenty loving for me baby

Oya give me love make I rock your body
Make u go go go make u whine am for me
Make u show show show plenty loving for me baby

[Chorus]
Soco Soco Soco Soco
Gbeko Gbeko Majekofo
Loco loco loco loco
Loco loco loco loco

Soco Soco Soco Soco
Gbeko Gbeko Majekofo
Loco loco loco loco
Loco loco loco loco

XtraOrdinare


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe