Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Jaywillz – Medicine

Jaywillz – Medicine AuDio

Jaywillz – Medicine Lyrics

Intro
Yeah
Yeah-yeah, yeah, yea’-yea’-yeah
Hmm-hmm, hmm
They call me Rollboy, Rollboy oh
They call Ro-Ro-Rollboy
Ona eme na aru, ona eme na aru
(Naughty beatz)

Verse 1
I can no more pretend
You don scatter my defence
Little things for the end
Swear, you go like me (like me)
Can I be your man your man?
That friend wey no relent
Doing all the things you like
My temperature rising

Pre-Chorus
You be my Queen, I don’t need no rules
This is a love song, I don’t need no blues
You be my sugar, I don’t need no juice
Baby, lovin’ you is a must, yeah
What have I done? girl, I have no clue
From a distance, girl, I’m feelin’ groove
Steady on the grind, I’ve been makin’ moves
‘Cause I wan satisfy ya

Chorus
‘Cause you my medicine gIrl
(I don’t wanna lose you, l don’t wanna)
‘Cause you my remedy oh
(I don’t wanna lose you, l don’t wanna)
When you wake for mornin’
(I don’t wanna loose you, l don’t wanna, yea’-ahh)
I go dey by your side
(I don’t wanna lose you)
Oh baby, oh my, oh my baby ah

Verse 2
Girl, we can never go wrong (wrong)
Me no go use your body play oh (play oh)
No go use you do test run (test run)
Odo, me I no go do tiahun (tiahun)
You know with you, I need no one else
Nobody else can take your throne
Whenever you need, call my phone
I’ll be Superman

Pre-Chorus
You be my Queen, I don’t need no rules
This is a love song, I don’t need no blues
You be my sugar, I don’t need no juice
Baby, lovin’ you is a must, yeah
What have I done? girl, I have no clue
From a distance, girl, I’m feelin’ groove
Steady on the grind, I’ve been makin’ moves
‘Cause I wan satisfy ya

Chorus
‘Cause you my medicine gIrl
(I don’t wanna lose you, l don’t wanna)
‘Cause you my remedy oh
(I don’t wanna lose you, l don’t wanna)
When you wake for mornin’
(I don’t wanna loose you, l don’t wanna, yea’-ahh)
I go dey by your side
(I don’t wanna lose you)
Oh baby, oh my, oh my baby ah


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe