Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Timaya - No Pressure

Timaya – No Pressure AuDio

Timaya – No Pressure Lyrics

Temper temper temper cool my temper
Temper temper temper cool my temper
Temper temper temper cool my temper

Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool?my?blood?pressure
Me no want?nothing gimme pressure
Something?to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure

Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Answer temper cool my temper
Oh my God baby whine faster
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Temper temper cool my temper
Yeah

My head my head my head my head oh
Me I wan coolu my head oh
E dey strike for my head like Ronaldo
My head my head my head my head oh
Me I wan coolu my head oh
You make me wan sing falsetto

Yah, pass me that

Baby whine slower I’m on my lighter
Nobody question my character
If there’s no weed I burn my shisha
Then, then I slide down to Atlanta
Tell me now

Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure

Temper temper coolu my temper
When I call baby dey answer
Answer temper cool my temper
Oh my God baby whine faster
Temper temper coolu my temper
When I call baby dey answer
Temper temper coolu my temper
(coolu my temper oo)

Oh eh eh eh eh
Oh eh eh
Oh eh eh eh eh
Eh eh

Oh You no say, everyday no be holiday
You can work sometimes you can play
You gat to work sometimes
To cool you blood pressure

Temper temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Answer temper cool my temper
Oh my God baby whine faster
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Temper temper coolu my temper


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe