Davido
0 fans

David Adedeji Adeleke (born November 21, 1992), known professionally as Davido, is an American born Nigerian singer, songwriter and record producer who has been instrumental in popularizing Afrobeats on a global scale.

Early Life & Breakthrough
Born in Atlanta, Georgia and raised in Lagos, Nigeria, Davido initially studied business administration before dropping out to pursue music full time. He.... Read More

2:16

[Intro]
(Yeah)
(L-L-Louddaaa)

[Chorus]
On the road, oh
I’ve always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road

[Verse 1]
You see me living lavish, but many can’t understand it
Say I dey put hard work into practise, my body no gree me
Relax until you hear this song
This na the life wey I just go beat em
As I dey pack, abi it’s just no be my fault?
They no fit destroy wetin Oluwa don construct
But every time I lead, them still dеy follow

[Chorus]
On the road, oh
I’ll always be on the road, oh
I nеver stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road

[Verse 2]
I still make time for family and friends ’cause all work and no play
Makes Davido another man with no face
Dey ball every time ’cause I’m a man with no fears
Trust and obey, that’s the meaning
So many times, love make you no put me for mind
I’ve got the next time, up to work and no get time
Good time, better time, timeless is alright
Win next one you go know, yeah

[Chorus]
On the road, oh
I’ve always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
On the road, oh
I’ve always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road (Louddaaa)

Released on – July 31, 2026
Producer – Louddaaa
Writers – Davido & Louddaaa

A&R Director – Asa Asika
Executive Producer – Asa Asika & Davido

Mastering Engineer – Colin Leonard
Assistant Mixing Engineer – Javier Ruben de Vries & Aidan Duncan
Mixing Engineer – Leandro “Dro” Hidalgo
Vocals – Davido
Phonographic Copyright ℗ – Davido Music Worldwide Limited
Copyright © – Davido Music Worldwide Limited

Discuss the On The Road Lyrics with the community: