LYRIC
DOWNLOAD Burna Boy – Money Play AuDio
Burna Boy – Money Play Lyrics
[Intro]
Tim ba wole lele,
Won ma gbo tigbegbetigbegbe
[Chorus]
Anybody wey wan vex oo
You go carry matter for your head oo
Everybody confessing
You are now?rocking?with the best?aha
No be contesting
If you gettin money? na blessing
Now rocking with the best
Shout out my Abuja connect aha
I dey where the money dey
Show me where the money dey
I dey where the money dey
My people dey carry money play aha
I dey where the money dey
Show me where the money dey
I dey where the money dey
My people dey carry money play aha
[Bridge]
Shey you dey see yourself
Anytime wey you shayo
You go start to dey fool yourself
[Verse 1]
Timba wolelelele
Won ma gbo tigbegbegbe
Ma lo serekerekeke
Shey mo jo Miss Kedikekeke
Ta lo so we’pe pepepe
Tim ba ti gbo wo ma kekeke
Shey b e think say dis party na play play play
Omo e ebadi e lit lit lit
Hmm You dey for club, you dey form advantage
Comot for here no dey try to complicate my package
[Chorus]
Anybody wey wan vex oo
You go carry matter for your head oo
Everybody confessing
You are now?rocking?with the best?aha
No be contesting
If you gettin money? na blessing
Now rocking with the best
Shout out my Abuja connect aha
I dey where the money dey
Show me where the money dey
I dey where the money dey
My people dey carry money play aha
I dey where the money dey
Show me where the money dey
I dey where the money dey
My people dey carry money play aha
Timba wolelelele
Won ma gbo tigbegbegbe
Ma lo serekerekeke
Shey mo jo Miss Kedikekeke
[Verse 2]
Won ni Oluwa Burna deti ya turna
Arakuri ni sho gbo oo
Oluwa Burna you too di ginger
Kilo worry e gan
Uuuh mo ma dapada
To ba gbe de mo ma dapada
I dey aim for the jogular
E be me wey dey give them the formula
[Chorus]
Anybody wey wan vex oo
You go carry matter for your head oo
Everybody confessing
You are now?rocking?with the best?aha
No be contesting
If you gettin money? na blessing
Now rocking with the best
Shout out my Abuja connect aha
I dey where the money dey
Show me where the money dey
I dey where the money dey
My people dey carry money play aha
I dey where the money dey
Show me where the money dey
I dey where the money dey
My people dey carry money play aha
No comments yet