Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Laycon – Hiphop ft Deshinor

Laycon ft Deshinor – Hiphop AuDio

Laycon ft Deshinor – Hiphop Lyrics

Laycon:
Yeah
It’s Conny Sir

Deshinor:
Deshinor leleyi oo

Emi o ma fo fo fun enikankan yeah
Sheybi na dem get their mouth o
Make dem talk o
I go do my thing I go see you at the top o
Yeah you know wassup o

Chorus
This?is hip hop?hurray
The way we?rap dem say Biggie ti de
This is hip hop hurray
The way we rap dem say 2Pac ti de oo

This is hip hop hurray,
Hey, Ho!, Hey, Ho!
This is hip hop hurray oh o
Hey, Ho!, Hey, Ho!
This is hip hop hurray,
Hey, Ho!, Hey, Ho!
This is hip hop hurray

Rap 1: Laycon
Uhn Uhn (x3)
Okay Okay

Uhn can I talk, wos wambi
Dey say Rap no Dey sell, koni branding
Dey say why you too dey rap, no Dey whine me
Put the city on the map, it’s on IG

Hey Omo see levels
Efi Rap sori gangan koya dun
Hard core rap, money no Dey show muscle
But I switch anyhow, Omo Rap ma dun
Like this
Hip hop re awon da
You feeling the boy and you just wanna know the rapper
Dey know say we dey forever
Dey know say the way I Dey Rap we be getting better

Oya Hip hop re awon da
I know say you just wanna know the rapper
Hey hey You know we dey forever
Dey know say the way I Dey Rap

Chorus: Deshinor
This is hip hop hurray
The way we rap dem say Biggie ti de
This is hip hop hurray
The way we rap dem say 2Pac ti de oo

This is hip hop hurray,
Hey, Ho!, Hey, Ho!
This is hip hop hurray oh o
Hey, Ho!, Hey, Ho!
This is hip hop hurray, ee
Hey, Ho!, Hey, Ho!
This is hip hop hurray

Rap 2: Laycon
Uhn Uhn
Oya hands on your chest for the Anthem
Hip Hop re Oya show dem
Biggie ti de ,wey the man dem
Thug life on a low no go tell them

Ain’t no other rapper who could do what I do
And I did it with a jump up to the top top
You gotta see me when I pop up, in a drop top,
Yunno I got the vibe if you want it, you got it, you like it

Hip hop re awon da
You feeling the boy and you just wanna know the rapper
Dey know say we dey forever
Dem know say the way I Dey Rap we be getting better

Hip hop re awon da
I know say you just wanna know the rapper
Aa! You know we dey forever
Dem know say the way I Dey Rap we be getting better

Chorus: Deshinor
This is hip hop hurray (pop pop)
The way we rap dem say Biggie ti de (pop pop)
This is hip hop hurray
The way we rap dem say 2Pac ti de oo

This is hip hop hurray,
Hey, Ho!, Hey, Ho!
This is hip hop hurray, eh oh o
Hey, Ho!, Hey, Ho!
This is hip hop hurray,
Hey, Ho!, Hey, Ho!
This is hip hop hurray

This is Hip hop hurray
(pop pop)
This is Hip hop hurray
(pop pop)
This this is Hip hop hurray
(pop pop)

wow! Fierce Nation


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe