Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Barry Jhay - Kabiyesi [Viral ViDeo]

Barry Jhay – Kabiyesi AuDio

Barry Jhay – Kabiyesi Lyrics

Hey ooo, aa, ehy ye e ah o aaa
Ooooooooooooo
Hey hey hey hey, hana e ye ha eh aa oo

Say the truth be say I no know, I be no know say I go blow,
I just picki my load from my mama house, follow my road dey gooo

E be no go well oo but today I dey thank God ooo,
The eye wey shed tears yesterday, today e dey share joy e ooo

I say Kabiosi oooo, iru re kosi ooo
Iwo loni ko si iberu ooo, kosi ifoya mo rara
Sha ma dami lanu oo

Na this hustle I dey when I be lost my brother ooo,
The same years ****
I know say mo ma gbera ni bi bayi,
But what I went through was worth it on Christ

Sometimes I forget my moth?r, face my life make them no use me get my mother
Hustle so i can get things for my mother, oh nana
Following the Legacy of my father
I’m on it mama

Say the truth be say I no know, I be no know say I go blow,
I just picki my load from my mama house, follow my road dey gooo

E be no go well oo but today I dey thank God ooo,
The eye wey shed tears yesterday, today e dey share joy e ooo

I say Kabiosi oooo, iru re kosi ooo
Iwo loni ko si iberu ooo, kosi ifoya mo rara
Sha ma da bi ra loon

(Outro)
Ma da bi ra
Iwo loni ko si iberu ooo, kosi ifoya mo rara
Sha ma da bi ra loon


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe