Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Victony - Kolomental

Victony – Kolomental AuDio

Victony – Kolomental Lyrics

Intro
I no fit reason am e go kpai me
I no fit reason am e go kpai me

Verse 1
My brother oh
I no fit calculate the calculus, e plenty gan oh
I no fit reason how many people offend me gan oh
Inside the life, na inside the cacus
Open my eyes lord make I dey see your humm

Chorus
Make I face my front
Make obanje no use me test run
Make potopoto no stain my cloth
Home advantage everytime I ball
Cos na only Jah wey dey set my court
Dey my own lane as I run my run
Me I no dey for their tag along
Home advantage everytime I ball
Cos na only Jah wey dey set my court oh

Post-Chorus
I no fit reason am e go kpai me
I no fit reason am e go headache me oh oh
I no fit reason the reason, for the season
If I reason, if I reason am
I fit go dey

Refrain
Kolomental eh, Kolomental eh
Kolomental ah, Kolomental eh
Kolomental ah, Kolomental eh eh eh
I fit go dey
Kolomental ah, Kolomental eh
Kolomental ah ah ah ah
(Kolomental) Ah ah ah ah
Kolomental, Eh! Make I no mental ah

Verse 2
This drive na follow come
Still dreaming but I no sleep
Clear picture no photoshop
Many man calling but I no pick
Many man calling
Many digging for me but I no fall
Cos as all of their plans dey jaga

Chorus
Make I face my front
Make obanje no use me test run
Make potopoto no stain my cloth
Home advantage Everytime I ball
Cos na only Jah wey dey set my court
Dey my own lane as I run my run
Me I no dey for their tag along
Home advantage everytime I ball
Cos na only Jah wey dey set my court oh

Post-Chorus
I no fit Reason am e go kpai me oh
I no fit reason am e go headache me oh oh
I no fit reason the reason, for the season
If I reason, if I reason am
I fit go dey

Refrain
Kolomental eh
Kolomental eh, Kolomental ah
Kolomental eh, Kolomental ah
Kolomental eh eh eh
I fit go dey
Kolomental ah, Kolomental eh
Kolomental ah ah ah ah
(Kolomental) Ah ah ah ah
(Kolomental) Eh! Make I no mental ah


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe