Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Wizkid - Money & Love

Wizkid – Balance Lyrics

Lower your body
Dey on your case
Turn up the rhythm, yeah, yeah
Whine up my charge
No negotiation, give you the latest
Doing the most for you lady, no hesitation
Minding my business but na you I dey chase
No ask for where I dey go, I’m going your way
Your feeling dey top of my mind
Make we no dey look time

I go fulfil your days, I’mma make it right
You dey give me love wey I no go fit buy, oh
With a different realm with a different time zone
Lady so much grace got to measure my own
Na only you dey make my world go
As long as w? get days I’mma make it right now
And you see your baby we go make it why we elevate

Hmm, eh, eh, oh wey
Your body don do me mogbe
If the right things dey I go dey
Cut the long talk, girl, I am coming your way
Hmm, mogbe
The body don catch me mogbe
Count on me, make you bless me, oh wey
Na you go dey tell how e gas be mogbe

And Mr. DJ, dey put for replay
Na you dey give all the things I wan feel
Baby, make you take up my days
I no fit wait ’cause your type e no dey
And no dey like stress, with you man I’m bless
I no go wait, ’til man e don kpeff
I just dey count e go take am long way
And I dey show you dey make I feel bless

Ah girl, rotate
Girl, low shape (Balance)
Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance)
I dey form pop wey fit pop four Ace (Balance)
Touch me nice, touch me nice, no complain (Balance)
And my girl take up man no complain (Balance)
When the body pull up e dey cure my pain (Balance)
And I no fit pass you like my Mary Jane now (Balance)
Before this matter you fit take all my day now

Hmm, eh, eh, oh wey
Your body don do me mogbe
If the right things dey I go dey
Cut the long talk, girl, I am coming your way
Hmm, mogbe
The body don catch me mogbe
Count on me, make you bless me, oh wey
Na you go dey tell how e gas be mogbe

Ah girl, rotate
Girl, low shape (Balance)
Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance)
I dey form pop wey fit pop four ace (Balance)
Touch me nice, touch me nice, no complain (Balance)
And my girl take up ma no complain (Balance)
When the body pull up e dey cure my pain (Balance)
And I no fit pass you like my Mary Jane now (Balance)
Before this matter you fit take all my day now


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe