Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Joeboy – Don't Call Me Back ft Mayorkun

Joeboy – Don’t Call Me Back ft Mayorkun [Lyrics]

Intro
If I give you love my head no correct
Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck
Na to find another babe
Mayorkun Baby

[Verse 1 – Joeboy]
You say you get another man
Say you no need me again
The kind pain wey I feel that day me I no go fit talk again
Omoge no go do like this o
I know your friends no like my p
But you for know say this kyn tin be real

[Pre-Chorus]
Just let me know if
You no wan do again
I no go disturb you
I no go stress you

Just let me know
If you no wan do again
I no go disturb you
I no go stress you

[Chorus]
But don’t call me back o
Don’t call me back
When you see say I don dey with another person
Baby don’t call me back o
I’m not coming back
When you see say I dey with another kele
Baby don’t call me back

[Bridge]
Even if you call e no go connect
Cause I no go dey
I no do again make you forget
Come another day

Even if you call e no go connect (Mayorkun Baby)
Cos I no go dey
I no do again make you forget
Come another day

[Verse 2 – Mayorkun]
Shebi you say you need some space
I give you six months of grace
That girl wey you see last night no go mind to take your place
I even let you know who be who
Bo n se redi mo rimi wu
But if na game which kind level be this yo

[Pre-Chorus]
So let me know if
You no wan do again
I no go disturb you
I no go stress you

Let me know
If you no wan do again
I no go disturb you
I no go stress

[Chorus]
But don’t call me back o
Don’t call me back
When you see say I don Dey with another kele baby
Don’t call me back o
Don’t call me back
When you see sey I don Dey with another kele
Baby don’t call me back

Outro
If I give you love my head no correct
OxygenMix

DOWNLOAD Joeboy – Don’t Call Me Back ft Mayorkun AuDio


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe