Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Mohbad - Weekend

Mohbad – Weekend AuDio

Mohbad – Weekend Lyrics

Intro
Niphkeys
Imole

Verse 1
Make I show you where the light is (Mohbad)
How we do things, (How we do things)
How we party, how we rock it
Make I show you where the light is
How we do things,
How we party,
How we rock it

Chorus
Making money every weekend!
So me I no dey see them
Talo ri won, awon gan ole sope ko po ke (opp, o por pa!)
Making money every weekend,
So me I no dey see them at all o
Me I no l dey look uche face,
Ti mo tin jaiye mi ni Soweto

Otutu owoyin! Imole bad no worry!
Niphkeys oni beat kon ri,
Emi oba gbedu mafe kpa yin
Otutu owoyin! Imole bad no worry!
Niphkeys oni beat kon ri,
Starboy Mohbad ma pa yin o

Verse 2
Marita be like Maria,
I go turn Joseph ama bi Jesu
Marita be like Maria,
Ama shey boshe wun wa, koni s’esu

You no fit lie sha, I bad pass ya
You no fit lie sha, I bad pass ya
I know you know that, say you no fit check am

Me I know money, I no know mathematics
Mathematics teacher wey no get money na Jagbajantis
(Rest in peace Sound Sultan)

Chorus
Making money every weekend!
So me I no dey see them
Talo ri won, awon gan ole sope ko po ke (opp, o por pa!)
Making money every weekend,
So me I no dey see them at all o
Me I no l dey look uche face,
Ti mo tin jaiye mi ni Soweto (Mohbad!)

Otutu owoyin! Imole bad no worry!
Niphkeys oni beat kon ri,
Emi oba gbedu mafe kpa yin
Otutu owoyin! Imole bad no worry!
Niphkeys oni beat kon ri,
Starboy Mohbad ma pa yin o

Outro
Making money every weekend, so me I no dey see them
Talo ri won, awon gan o le sope ko por ke (opp, o por pa!)


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe