Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Wizkid - Money & Love

Wizkid ft Naira Marley & Skepta – Wow Lyrics

Melo, melo mo fe so
Oru mu mi, mo se boso
When I saw you inna bumbum short
Loje kin fe try my luck
Try my luck, make I dey chop your work
If we knack, you won’t want to stop
Come on top, should I come in top?
When I gave her her top, she didn’t wanna go

I know
Your body bump like Claro
Girl, no dey play my loving like so
Girl, I wan go where you wan go
And I go tell you things wey you wan know
I hope you know say the bumbum nice and I wan hold you tight
You gat the sweetest vibe

(Brr, brr) Yeah
Star boy thing bet you never seen a man like me, bet you never seen a gang like this
Fashion week at Arise, GQ top five and I never came with a stylist
Better hold your girlfriend tight, could the men inside matter dey ground, It’s a crisis
She text me and ask me if everything fine, I said ”Yes mama, I’m the finest” (Yes, mama)
She makes me cool and relax
That’s not cap, baby, that’s just facts
Front so juicy, the back so fat
Even if I leave, I gotta try, I must come back (Must)
She got her mind right and she got her money right
It’s only right that I introduce her to the cartel
And I told her “After you, it’s you, ain’t no replacement for the star girl”

Melo, melo mo fe so
Oru mu mi, mo se boso
When I saw you inna bumbum short
Loje kin fe try my luck
Try my luck, make I dey chop your work
If we knack, you won’t want to stop
Come on top, should I come in top?
When I gave her her top, she didn’t wanna go

Yeah, yeah, Call me daddy oh
Whine am for me oh
Love a bad boy like me oh
Diamonds on me oh
With omo to she’di oh
Calling her fatty oh
Looking for me oh
Dem looking for me oh
Dey with the money oh
Bad man no like stress
Baby steady when i buzz
Steady giving you all the feelings wey you ask, yeah
Baby me and you pronto, kroto
I will give you anything wey you want I swear e no phase me (Yeah-yeah, yeah-yeah)
Oh yeah, make you choose what you want
Money no phase me
The way you whine omoge I swear, gat me lazy (I swear down)
Make me feel I’m crazy oh

Melo, melo mo fe so
Oru mu mi, mo se boso
When I saw you inna bumbum short
Loje kin fe try my luck
Try my luck, make I dey chop your work
If we knack, you won’t want to stop
Come on top, should I come in top?
When I gave her her top, she didn’t wanna go

Barca, your bakca
Is gon make me come back
She say she got a man but her man knows I’m the man
Ass fat, she bad
Ton’ba so mi, mo ma ja
I’m gon’ give her back to back
That pussy feels good all the time

Yeah-yeah-yeah..


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe