Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Phyno - Do You Wrong ft Olamide

Phyno & Olamide – Do You Wrong AuDio

Phyno & Olamide – Do You Wrong Lyrics

Run checkz

[Phyno]
You don’t need another man
Na you be my other half
Nobody fit be like you
Nobody fit do like you, baby, oh
Sometimes I dey wonder why
Baby your wings they’re made to fly
O bu gini ka ne me
O bu gini ka nge me baby oh

E ne me kwa ife ge wute mo
You know say I no go do you wrong
Why I go dey do you wrong
Tell me why I go dey do you wrong
Say I no be perfect man no mean say I go dey do you wrong
Why I go dey do you wrong?
Tell me why I go dey do you wrong

For your love to me oh
I go secure your heart baby oh
Ngwa mape obigi oh
Go do anything ka m buru nke gi oh

Ngwa give all your love to me oh
I go secure your heart baby oh
Ngwa mape obigi oh
Go pay anything ka m buru nke gi oh

[Olamide]
Babe, I wanna be right beside you or right inside you
I gats Remind you
She shining like the sun her smile fit blind you
But it too bright and I got to fight that
Abi na whiskey wey you pour me wey dey make me pesh
I fit to sin for your love and no wan repent
Bring colors to my life like you pour me paint
Anything for your love I’m so competent
I’m so competent, me I no dense
I get confidence
I go scatter your net like there’s no defence
No coincidence
Overconfidence
I ready to dey face any consequence

There is nothing I cannot do
If you wan fall in love with me baby hold me like parachute
If they vex me I para shoot
Omo I’m drunk in love when you put yourself in my shoes

[Chorus – Phyno]
E ne me kwa ife ge wute mo
You know say I no go do you wrong
Why I go dey do you wrong
Tell me why I go dey do you wrong
Say I no be perfect man no mean say I go dey do you wrong
Why I go dey do you wrong
Tell me why I go dey do you wrong

For your love to me oh
I go secure your heart baby oh
Ngwa mape obigi oh
Go do anything ka m buru nke gi oh
Ngwa give all your love to me oh
I go secure your heart baby oh
Ngwa mape obigi oh
Go pay anything ka m buru nke gi oh oh oh

Verse 3 – Phyno
So baby no go dey talanga
No go dey duller
I go love you jeje
Go love you tender
Nobody go take your place or your number
Go do anything to make you my lover
My baby I no fit to dey make you suffer
Treat you like a lady handle you proper
Look only you I no fit look another
Make another man come collect my lover

Say you got me feeling brand new
Why I no fit place nothing above you
Ngwa I go use my money spoil you
So the people no go recognize you
Shey I tell you say nothing I can’t do?
I no fit use you play or use you gamble
O di zia ka chukwu ji gi we me sample
Anytime I think about you I dey thankful


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe