Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Mavins

Mavins ft Rema & LadiPoe – Alle AuDio

Mavins ft Rema & LadiPoe – Alle Lyrics

Verse 1: Rema
Oshey
Omoge na you wey dey give me joy
When I see your face
I dey feel say the reason wey I see you no be luck okay
Dance to the rhythm baby girl gimme dance rotate
This thing wey you carry for your back alibumaye
Time don reach wey I go carry you meet my maye
I go defend our love no matter what Pepe
I no send anything wey anybody wan say
God don answer my prayer

Chorus
So I go say Alle, Alle Alle Alle Alle
Alle Alle, Alle Alle Alle
I go say Alle, Alle Alle Alle Alle
Alle Alle, Alle Alle Alle

Verse 2: Ladipoe
Met you on campus that Sunday
1K dey my pocket I’m thinking that someday
You can be my baby I’m flying you private
She said now you’re speaking my language

Odo yewu (Uh)
Man I’ve been pushing (Uh huh)
Ori mi wu (Uh)
I need a cushion (Uh huh)
‘Cause you be star
And I’ve been wishing
You can take this journey

Verse 3: Bayanni
Girl you clean like my white Nikes
Oya baby come, make you come chop kiss ahn ahn
Your waist na wene mighty
Odin Odin things you dey give to me ahn ahn
Girly if na rumor rumor rumor
Me I go dey rumor rumor rumor
Me I go tamo tamo tamo
Girl I go tamo like molue Orile Oh wa

Verse 4: Crayon
Baby tell me what you need from me ah
Cos me I give you everything ah
Ogogoro Dey body ah
Make you no go vex for me ah
No be you first talk
Make I show you love
Mami gimme some
Bami ni koro
Odi odi dan
Baby is a must
If I enter once na baby boy

Chorus: Rema
So I go say Alle, Alle Alle Alle Alle
Alle Alle, Alle Alle Alle
I go say Alle, Alle Alle Alle Alle
Alle Alle, Alle Alle Alle

Verse 5: Boy Spyce
We could do it in the shower
Shebi you like cassava
Sha ma semama mama kusa
Jowo ride on my peninsula
Girl I want to follow you
Body sweet like olotu
Give you spice and rodo too
Na only you dey close to my heart

Verse 6: Magixx
Ever since I set my eyes on you oo
Na you I want oh, yeah
Na you I want oh yeah ehh
As e dey rush
Sey me wan chop you like buns, uh huh
But baby calm down, calm down
I go fumigate if you dey feel fly

Verse 7: Ayra Starr
Put you in a Range weh we deh Dubai
Time I spend with you make me realize
You’re perfect in my eyes
Don’t want to do life on my own
You’re my own
Everything you are, na my own

Chorus: Rema
So I go say Alle, Alle Alle Alle Alle
Alle Alle, Alle Alle Alle
I go say Alle, Alle Alle Alle Alle
Alle Alle, Alle Alle Alle

Outro – Johnny Drile & Ayra
You make my life so beautiful
Alle


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe