Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Blaqbonez – Commander

Blaqbonez – Commander AuDio Download

Blaqbonez – Commander Lyrics

Intro
Uuuuh wuh woh
Yeah!

Verse 1
I see one girl for the corner wey dey light up Igbo, (ahhhhh)
I move to?her?like a star
You?know how the thing go, ?(ahhhhh)
She know say I be bad man
I tell her say make we vibe on a low, low, low
(Low low low)
No too much talk she don enter a bad man moto

(Bridge)
Me I take her to my room like kpa kpa kpa
Wonna hit her booty slow like dat-dat
But she say make I no slow
Make I fa-fa-fa
Make I eat booty up like like dat-dat
Me I take her to my room like kpa kpa kpa
Wonna hit her booty slow like dat-dat
But she say make I no slow
Make I fa-fa-fa
Make I eat booty up

Chorus
Commander!
She tell me say I gat the owner, commander
Commander!
Egberi papa eni t ‘amaka
If I no give her love na wahala
Ahhhhh! Commander!
Wahwooo! Commander!
Egberi papa eni t ‘amaka
If I no give her love na wahala

(Verse 2)
E dey sweet for bodyyyyy
She tell me say e dey sweet for bodyyyy
She say
You are the air that I breathe
So she is so okay when she suck on my d***
E dey sweet for bodyyyyy
She tell me say e dey sweet for bodyyyy
She say
You are the air that I breathe
So she is so okay when she suck on my d***

(Bridge)
Me I take her to my room like kpa kpa kpa
Wonna hit her booty slow like dat-dat
But she say make I no slow
Make I fa-fa-fa
Make I eat booty up like like dat-dat
Me I take her to my room like kpa kpa kpa
Wonna hit her booty slow like dat-dat
But she say make I no slow
Make I fa-fa-fa
Make I eat booty up

Chorus
Commander!
She tell me say I gat the owner, commander
Commander!
Egberi papa eni t ‘amaka
If I no give her love na wahala
Ahhhhh! Commander!
Wahwooo! Commander!
Egberi papa eni t ‘amaka
If I no give her love na wahala

(refrain)
She tell me
Spackle mi daddy (x6)
Oooohhhh ah!


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe