Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Skales - Kayefi

Skales – Kayefi AuDio

Skales – Kayefi Lyrics

Kayefi
when you go love me
Kayefi
When you go love me

Ma Sope Sope Sope oh
Sope Sope Sope oh
Sope oh
Sope oh
Sope Sope Sope oh
Ma Sope Sope Sope oh
Sope Sope Sope oh
Sope oh
Sope oh
Sope Sope Sope oh

Clear road make she start display
I know sey she no fit wait
No time to dey hesitate
Back side fit make man dey craze
6am I dey your gate
Without you I cannot concentrate.
I wan catch trips with your low waist
Whine am whine am well well
She dey roll am well well
I dey hold am well well
Fi Idi gbon gbon
Whine am whine am well well
She dey roll am well well
I dey hold am well well
Fi Idi gbon gbon

Ma Sope Sope Sope oh
Sope Sope Sope oh
Sope oh
Sope oh
Sope Sope Sope oh
Ma Sope Sope Sope oh
Sope Sope Sope oh
Sope oh
Sope oh
Sope Sope Sope oh

Kayefi
when you go love me
Kayefi
When you go love me

You sweet pass Milo Milo Milo
Wanna make you mine Biko Biko Biko
e meta melo melo melo
Me I no go give up
That ship must to sail oh.

Whine am whine am well well
She dey roll am well well
I dey hold am well well
Fi Idi gbon gbon
Whine am whine am well well
She dey roll am well well
I dey hold am well well
Fi Idi gbon gbon

Ma Sope Sope Sope oh
Sope Sope Sope oh
Sope oh
Sope oh
Sope Sope Sope oh
Ma Sope Sope Sope oh
Sope Sope Sope oh
Sope oh
Sope oh
Sope Sope Sope oh


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe