Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Wande Coal & Kel P – Old Soldier

Wande Coal – Old Soldier Lyrics

DOWNLOAD Old Soldier

Won tun ti de
Dem say Wande tun ti de o
It’s Kel P vibes

Tell dem, Tell dem, Tell dem, Tell dem
Give dem Give dem
Let dem Let dem
Na dem Na dem
For dem
My gift for dem
Na dem by Dem
Na dem by Dem

Dem talk Tell dem
Dem talk Tell dem Tell dem
Give dem Give dem Give dem
Na dem Na dem
Na dem dem dem
Na dem dem dem
Na dem dem dem

Chorus

Old soldier no go die unless to ba di arugbo
Old soldier no go die unless on duty
Old soldier no go die unless to ba darugbo
Old soldier no go dieee eh eh eh eh

I dey look and laugh them ohh
Dem minority
I dey look and laugh them
Dem minority
Ehh ba
I dey look and laugh them ohhh
Play seniority
I dey look
Loook..

Tell dem Dem talk
Tell dem Dem talk
Tell dem Tell dem
Give dem Give dem Give dem
Na dem Na dem
Na dem dem dem
Na dem dem dem
Na dem dem dem

I never see nobody on my level
Nobody wan die, dey want to go to heaven
On the football pitch I be number 11
And I dey score goal like number 7

Won ni
Eruku yapa lapo
Owo simi Owo simi
Owo simi Sapo
Afrobeats Fela Anikulapo
Ati Femi Seun Anikulapo

Old soldier no go die unless to ba darugbo
Old soldier no go die unless on duty
Old soldier no go die unless to ba darugbo
Old soldier no go dieee eh eh eh eh

I dey look and laugh dem ohh
Dem minority
I dey look and laugh dem
Dem minority
I dey look and laugh dem ohhh
Play seniority
I dey look
Loook

Ohhh
I dey look and laugh them
We dey look and laugh them
I dey look and laugh them ohh
We dey look and laugh them..


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe