Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

FloWolf, Dremo & Mayorkun – On A Jay

FloWolf, Dremo & Mayorkun – On A Jay AuDio

FloWolf, Dremo & Mayorkun – On A Jay Lyrics

Guy help me record am..
Ocho
Of Lagos
Fresh!
Code name
I am the Flowolf
A hoo,
Aya ya

Chorus (Mayorkun)
I’m on a Jay
I no know weytin dey sup
Last night I no fit remember weytin I talk cause I was on a jay
You need make up your mind right now
Ko ma lo fi lo Ku lo lo mi
Pele Mary Kay (Pele Mary Kay)
You no know weytin I talk
You need to stay on your lane
You cannot walk in my shoes
I’m on a jay
A hoo just imagine 2020 we still dey fresh
Ta lo le se

Flowolf
Omo guys sey naso e be when Una dey start (as how?)
As in everybody want this or that (Oh sey nah Kpa?)
Omo nah Kpa o dem no understand
So so kill dem wan kill me since we give them Mafa Mafa o (How far?)

Mayorkun
No be everybody you fit reply

Dremo
Normal p na cause who no understand no be your guy

Flowolf
Omo na lie the guilt tripping
Omo na die like Eva don dey whine
No vex nah, how your side?

Dremo
Omo I dey
But I don dey cause I’m on a jay
But any which way
Can’t count how many shows we don play for Inter-state
Wey rest of the money promoter no go pay

Mayorkun
For 2016 nah David house we day (ge ge)
And for my hand nothing really too dey dey (yapa ge ge)
You know the P all your P self know the Q (dey the queue)
Them dey come to collect Arizo inside my room (Of lay)
But we dey ball obafemi self dey play (dey play oh )

Dremo
Everybody head no be the same o
But ma wa fun won ni nodding, Zinedine Zidane
Ran wo le’ti I go tailor anybody for the game

Chorus (Mayorkun)
Cause I’m on a jay (A hoo)
I no know weytin dey sup
Last night I no fit remember weytin I talk cause I was on a jay
You need make up your mind right now
Ko ma lo fi lo Ku lo lo mi
Pele Mary Kay (A hoo)
You no know weytin I talk
You need to stay on your lane
You cannot walk in my shoes
I’m on a jay
A hoo just imagine 2020 we still dey fresh
Ta lo le se

I’m the FloWolf (A hoo)


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe