Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

E Kelly - No Secrets EP

Joeboy & E Kelly – Oreke AuDio

Joeboy & E Kelly – Oreke Lyrics

Verse 1
Kilode why you fine like this
Everybody wan know why you dey shine like this
(It’s E Kelly)
Do like that make you whine like this o
If you be song I for like put you for repeat
(For repeat hear me say)

Pre-Chorus
Quality quality eh girl you got it all
On top your body you know sey for sure for sure my girl imma make that money fall eh eh

Quality quality eh girl you got it all
On top your body you know sey for sure for sure my girl imma make that money fall eh

That your backside on fleek
Sey me I no go fit resist the kind of things you do to me believe

Chorus
Yeye my Oreke
I fit to do anything for my Oreke
Na my baby Na my Oreke (eh)
Don’t mess with my Oreke
My Oreke

Bridge
Kilode why you fine like this
Everybody wan know why you dey shine like this
Shine like this (this)

Verse 2
You be my medicine
I go fit to give you anything
Sho am jo fun mi
Ma wo ju anybody roll for me
One question
Tell me where you come from
I no fit belleful
Oreke me I want more

Pre-Chorus
Quality quality eh girl you got it all
On top your body you know sey for sure for sure my girl imma make that money fall eh eh

Quality quality eh girl you got it all
On top your body you know sey for sure for sure my girl imma make that money fall eh

That your backside on fleek
Sey me I no go fit resist the kind of things you do to me believe

Chorus
Yeye my Oreke
I fit to do anything for my Oreke
Na my baby Na my Oreke (eh)
Don’t mess with my Oreke (don’t mess with my Oreke)
My Oreke

Bridge/Outro
Kilode why you fine like this
Everybody wan know why you dey shine like this
Do like that make you whine like this o (yeah e yeah e yeah)
If you be song I for like put you for repeat
For repeat hear me say

Joe Joe Joeboy pon deck


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe