Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Reekado Banks - Ozumba Mbadiwe

Reekado Banks – Ozumba Mbadiwe

Reekado Banks – Ozumba Mbadiwe Lyrics

I’ll be on ozumba mbadiwe

P!

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me, I no wan sleep for highway
‘Fore you cross ,gaz look your sideways
Me, I no come Lagos for child’s play

So I hear say dem Dey find me
For the long time I been silent
I dey run am I be Sterling
But Dey think say I’m in hiding
Cos Dey don’t know how to find me

I’ll be on Ozumba MBADIWE
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe

Coming to you, Coming to you

Well if you think say you be giant you be giant for your pocket
If you only fight for your pocket
For your pocket

October 20 2020
Something happen with the government
They think say we go forget
For where
For ozumba mbadiwe

Man I tell ya

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me I no wan sleep for highway
Fore you cross gaz look your sideways
Me I no come Lagos for child’s play

In the meantime, Abike mi
How you want am make you tell me
If you need speed I be sterling
I’ll go right behind the steering
I go run am kini ise mi

I’ll be on Ozumba MBADIWE
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe

Coming to you

P! Giddem!


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe