Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

DJ Spinall & Dice Ailes – Pressure

DJ Spinall & Dice Ailes – Pressure AuDio

DJ Spinall & Dice Ailes – Pressure Lyrics

[Intro]
DJ Spinall, Dice leleyi o (TopBoy)

[Pre-chorus/Chorus]
This kind pressure man dey face
This kind pressure man dey see scatter man eyes o
Tension man dey feel
Which kind measure man wan take wey go fit size o

It’s very mighty o
O Yokozuna gan it heavy my mind o
It do me strong thing o
I dey hold on but its falling my hand o

My mind no dey ever gbeje (gbeje…)
Money make nonsense gbeje o
My mind no dey ever gbeje o (gbeje…)
Mama tell me money make nonsense gbeje o

[Verse – Dice]
It don tey wey yansh dey for back o
It don tey wey Spinall don ney nack o
The story long, where bad man go start o
I stand fit me I no fit pack go

Oooh oooh yeah, yepa ripa
Ooooh yeah yeah yepa aaah
Oooh yeah yepa ripa
Ooooh oh oh oh yeah

This kind pressure man dey face
This kind pressure man dey see scatter man eyes o
Tension man dey feel
Which kind measure man wan take wey go fit size o

[Pre-chorus/Chorus]
It very mighty o
O Yokozuna gan it heavy my mind o
It do me strong thing
I dey hold on but its falling my hand o
My mind no dey ever gbeje
Money make nonsense gbeje (DJ Spinall)
My mind no dey ever gbeje o ( Dice)
Mama tell me money make nonsense gbeje

[Outro]
Pressure is real
Iyanu asele
We’re in the building


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe