Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Peruzzi - Somebody Baby ft Davido

Peruzzi & Davido – Somebody Baby AuDio

Peruzzi & Davido – Somebody Baby Lyrics

[Intro: Davido X Peruzzi]
Sha-sha-shalaye
Damn..
(Vibing..)
Sha sha shalaye
Ye iye
Prrr (prrr)

[Verse: Peruzzi]
We dey vibe
You dey high
And if I yarn, you dey laugh
You dey call me baby, I dey shy
What are we? You say we be guys

[Chorus: Peruzzi]
Wait
So you get somebody eh
So You be somebo, somebo
Somebody baby oh weh
So you get somebody eh (you get somebody)
So You be somebo, somebo
Somebody baby oh weh

[Refrain: Peruzzi]
As you don ra-ra-rain
I don’t think you gats fall again
Instead make I come shalaye
I buy umbrella ella Ella
As you don ra-ra-rain
I don’t think you gats fall again
Instead make I come shalaye
I buy umbrella ella Ella

[Verse: Davido]
We dey chop
You dey smile
Fendi, Versace, Christian Dior
Who Dey swag?
Wetin Dey sup?
Shey Na my kpa you dey use take soft
I give you Car, make you use take Tour
But you decide to dey do fake love
Maka ije love
Ishi m agbaka, maka ije love
I give you car make you use take tour
But you decide to dey do fake love

[Chorus: Davido]
Wai..wai.. wait
So you get somebody eh
You be somebo, somebo
Somebody baby oh weh
So you get somebody eh
You be somebo, somebo
Somebody baby oh weh

[Outro: Davido]
(Vibing.. So you get somebo, you get,
so you get somebody
I dey for you, when i dey for you, i stand like statue
So you get somebo, you get,
so you get somebody
I dey for you, when i dey for you..)

Damn, Fresh on the


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe