Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Crayon – Sometime

Crayon – Sometime Lyrics

Eh eh
Wawawa..
London..

Burss down move with the way you dey whine you
Dey tease my antenna make e rise make we spend sometime
Omoge ma pariwo (ma pariwo)
And as a bad man like the way you dance
You open up my mind and gimme dutty whine
We need to spend sometime
Omoge ma pariwo ye ye ye..

Tonight is your night o,
Omoge you gats to use your chance o
E go better if you crash for my place o
Ifeoma I no Dey feel my legs oh (eh eh)
It’s your night say say you gats to use your chance o
I know say you go like over take oh
Omoge I no Dey feel my legs oh eh…

Burss down move with the way you dey whine you
Dey tease my antenna make e rise make we spend sometime
Omoge ma pariwo (ma pariwo)
And as a bad man like the way you dance
You open up my mind and gimme dirty whine
We need to spend sometime (sometime eh eh)
Omoge ma pariwo (ma pariwo)

Control me
Whine it up tsunami
This your baka no Dey fear me
Na only Wey no like to Dey stress me na na
My Chargie
Bad girl you are naughty (so naughty)
When you Dey my side you Dey muzz me
Na only you wey Dey try understand me na..

Burss down move with the way you dey whine you
Dey tease my antenna make e rise make we spend sometime (sometime)
Omoge ma pariwo (ma pariwo)
And as a bad man like the way you dance
You open up my mind and gimme dirty whine
We need to spend sometime (sometime)
Omoge ma pariwo (ma pariwo eh)


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe