Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Mr Eazi – The Don

Mr Eazi – The Don Lyrics

Zaga Dat!

Man I be Don and I paid my price
I’m living like I’m in paradise
All of the girls say me sweet and nice
Oya sun gbalaja make I throw tonight

Man I be Don and I paid my price
I’m living like I’m in paradise
All of the girls say me sweet and nice
Oya sun gbalaja make I throw tonight

Oya whine am low kole gbowo o
To ba wa o ma gbowo o
So fun won for igboro o, uhnnn mo ti gboro o

Oya whine am low kole gbowo o
To ba wa o ma gbowo o
So fun won for igboro o, uhnnn mo ti gboro o

So many things wey I wan do
And if you down I go call all my guys we go come through
The money dey for the bundle
And I go give you so tey you go beg say e don do

Zaga Dat!

Man I be Don and I paid my price
I’m living like I’m in paradise
All of the girls say me sweet and nice
Oya sun gbalaja make I throw tonight

Man I be Don and I paid my price
I’m living like I’m in paradise
All of the girls say me sweet and nice
Oya sun gbalaja make I throw tonight

Oya whine am low kole gbowo o
To ba wa o ma gbowo o
So fun won for igboro o, uhnnn mo ti gboro o

Oya whine am low kole gbowo o
To ba wa o ma gbowo o
So fun won for igboro o, uhnnn mo ti gboro o

Olowo sore olowo
Anoti lo’n sore anoti
Me I no like busy body
See me I no like busy body

Olowo sore olowo
Anoti lo’n sore anoti
Me I no like busy body
Me I no dey do busy body

Oya whine am low kole gbowo o
To ba wa o ma gbowo o
So fun won for igboro o, uhnnn mo ti gboro o

Oya whine am low kole gbowo o
To ba wa o ma gbowo o
So fun won for igboro o, uhnnn mo ti gboro o


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe