Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Lyta – Worry

Lyta – Worry Lyrics

INTRO
Lyta oh yeah eh
(Shabalistical)
Doro Music
Okay

Verse 1
I can not deny oh
This thing wey I feel na divine oh
Baby tell me why oh why oh why?
I don dey text you but you reply oh

CHORUS
Oh oh oo
I dey worry too much o
Oh oh oo
I dey worry too much o
Oh oh oo
I dey worry too much o

Verse 2
When I see you dey go
Oh oh oo
You make my liver dey cut
Oh oo oo
One mind say make I follow you
The other say make I wait for you
Oh oh
But time no dey my side

Shey make I die for you before you know say na real?
Na you I want baby no be silver or gold
And if them ask you too say you go say na me o?
Obianuju o
I dey worry too much o

Girl I just dey wonder who you dey next to ah ah?
Shey na my song dey your playlist ah ah?
Girl I just dey wonder who you think I be ah ah?
I want to know, I dey worry too much o

CHORUS
Oh oh oo
I dey worry too much o
Oh oh oo
I dey worry too much o

Outro
When I see you dey go
Oh oh oo
You make my liver dey cut
Oh oo oo
One mind say make I follow you
The other say make I wait for you
Oh oh

DOWNLOAD Lyta – Worry AuDio


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe