Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Dremo – Chairman

Dremo – Chairman Lyrics

Intro
Oluwa
This beat ain’t normal
Dremo Drizzy ya ya

Me I want this money, money, money, x12
Preeeeee

Verse 1
Codename
Kami, kami, kami, kami
I dey make ways not me
Bobo no go die untimely
Walahi Oluwa got me
Top boy even in Abu Dhabi
Got a baddie in Miami
She got a body of a Maserati
Na only me dey turn her on like a car key

Chorus
But I cannot get enough
Oh Lord, when I go make this money wey dey my mind?
Oh Lord, when I go put my enemies to shame?
Oh Lord, when I go use this money clean my yansh
Oh Lord, cause I dey work, I dey pray gan gan
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman

Me I want this money, money, money, x12

Verse 2
Baba give my helper Google map
Make e find me for my location
Living large La Vida loca
Poverty no be my portion
Bata mi adu kokoka
Mofe ma lowo lapo ni gbogbo gba
So Baba give my helper Google maps
Make I pin am my location, my location
My lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo

Chorus
Oh Lord, when I go make this money wey dey my mind?
Oh Lord, when I go put my enemies to shame?
Oh Lord, when I go use this money clean my yansh
Oh Lord, cause I dey work, I dey pray gan gan ni
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman

Me I want this money, money, money, x12

(I want)
Ya man, I want to lowo
I want to make this money o (I want)
Ya man, I want to lola o
Wan dey wealthy gan ni o (I want)
Ya man, I want to la lafia, la lafia
Me I want this money, money, money, x12

Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, Cause I dey work, I dey pray gan gan
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, Cause I dey work, I dey pray gan gan

Milla Mix

Me I want this money, money, money, x12

Outro
This beat ain’t normal

What i wish in my career is that
I just want to be Chairman

DOWNLOAD Chairman AuDio


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe