Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Dremo – Chairman (Remix) ft Zlatan [AuDio]

DOWNLOAD Dremo – Chairman (Remix) ft Zlatan AuDio

Dremo – Chairman (Remix) ft Zlatan [Lyrics]

[Intro]
Ibile
Yo
Ayiiii
Ayaya
Yo
Dremo Drizzy yaya
Jo’mo
Me I want this money money money money money
Yo, Yo! Rexxie pon this one
Astalavi give them

[Verse 1 – Zlatan]
Han Ah
Chairman
When I no get money
O fi mi pa man
Iya eh
Chairman
I no too dey hear if no be kpa man
Cause when money no dey na you collect my wife
Oluchi baby why you chook my knife?
Love wey we start from primary school
You come follow yahoo boy wey beat you
Ayiii

[Chorus – Dremo]
Ya man (Ya man)
I just want to be Chairman
Ya man (Ya man)
I just want to be Chairman
Ya man (Ya man, Ahh!)
I just want to be Chairman
Me I want this money, money, money, money, money, money, money..

[Verse 1 – Dremo]
Baba give my helper Google map (Google map)
Make e find me for my location (location)
Living large Lavida loca (loca eh)
Poverty no be my portion (Chairman)
Ata mi a du koko ka
Mofe ma lowo la po ni gbogbo gba (Chairman)

So Baba give my helper Google map
Make I pin am my location, my location
My lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo

O Lord
When I go make this money wey dey my mind?
O Lord
When I go put my enemies to shame?
O Lord
When I go use this money clean my yansh
O Lord
Cause I dey work, I dey pray gan gan

[Chorus]
Ya man (Chairman)
I just want to be Chairman
Ya man (Yeee!!!!)
I just want to be Chairman
Ya man (Ya Ya Ya Ya)
I just want to be Chairman

Me I want this money, money, money, money, money, money, money

I want
(Ya man)
I want to lowo
I want to make this money o
I want
(Ya man)
I want to lola o
Wan dey wealthy gan ni o
I want
(Ya man)
I want to ni alaifa, lalaifa

Me I want this money, money, money, money, money, money, money

[Verse 2 – Dremo]

I want to fly PJ with my baby (baby)
Want to take her on vacation (Chairman)
Want to buy everything in Gucci without my bank account shaking (Chairman)
If I get 200 billion dollars for account
I go buy the whole of naija o (Hannn Ah!!!)
Mo fe fo Cardi B, offset is upset with me
Cause I fly am come to Naija oh
Oluwa

[Zlatan]
Oh Lord
When I go knack this girl wey dey my mind
I don chop sote I dey fear make money no go finish for my hand o
Ayii

Spyrit Mix

I don chop
I don buy Gucci
Ahh an Kilo shele

[Outro]
I just want to be chairman
Moni moni
Chop this money


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe