Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Timaya - Cold Outside ft Buju

Timaya & Buju – Cold Outside AuDio

Timaya & Buju – Cold Outside Lyrics

Intro;
Give dem! (give dem)
Will Will, Willis give dem

Buju
My girl the last time that I check (check)
Now before I digress
My girl you told me that I’m not your love interest
See my girl the last time that I check (check)
See nothing ain’t change yet
Except that I got a big bag gonna big big flirt

So make nobody tell me nonsense ma Nigga
Street is so cold ma Niggah
Make nobody come try cry me a river ah
Ama pull through like the strings on my guitar ah

Nonsense ma Niggah
The street is so cold ma Niggah
Make nobody come try cry me a river ah
Ama pull through like the strings on my guitar ah

Timaya’s Verse
It’s so cold outside my brother
I don’t wan pull no trigger
I just wan dey
For some kain place
I no want no wahala

It’s so cold outside my brother
Me I no dey hate on a brother
Me, I just wan dey
For some kain place
I no want no wahala

It’s so cold outside
Me I no dey let nothing to worry me (worry me)
I no dey let nothing to bother me (bother me)
Me no owe no one apology
You know say Chulo no dey bother nobody
Me I no dey let nothing to bother me
I no dey let nothing to bother me
Me no owe no one apology
Shey you get

Chorus
Make nobody tell me nonsense ma Nigga
Street is so cold ma Nigga
Make nobody come try cry me a river ah
Ama pull through like the strings on my guitar ah
Nonsense ma Nigga
The street is so cold ma Nigga
Make nobody come try cry me a river ah
Ama pull through like the strings on my guitar ah

Timaya
It’s so cold outside my brother eh
I no wan pull no trigger eh
I just wan dey
For some kain place
I no want no wahala

It’s so cold outside my brother
Me I no dey hate on a brother
Me, I just wan dey
For some kain place
I no want no wahala
It’s so cold outside

Buju
My Nigga ah Nigga ah ah

Me I no dey let nothing to worry me
I no dey let nothing to bother me
Me no owe no one apology
You know say Chulo no dey bother nobody
Me I no dey let nothing to bother me
I no dey let nothing to bother me
Me owe no one apology
Shey you get?
It’s so cold outside

Will Will Willis give dem


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe