Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Terri - Danger

Terri – Danger AuDio

Terri – Danger Lyrics

Make we go
Oya come carry go
Make we go
Make we go
Oya come, Oya come

I know sometimes love money cannot buy
The type you no fit say ye bye
Girl your body dope o
It feels like I’m getting high
But still I gat to do proper
Girl is divine
Baby no be accident
Na your heart be my residence
Dem go talk o
Baby make we fashi dem
Take charge like the president

If I ever leave, ko soju lasan
That’s my baby ton ta san san san
And I no believe as you catch me odo
Gat me knocking in front of your door

If I ever leave, ko soju lasan
That’s my baby ton ta san san san
And I no believe as you catch me odo
Gat me knocking in front of your door

Issa danger
So if you been looking for me I be gone
I be gone to a place where I belong
Issa danger
E dey your body
Iwo lomo ton so
Make I study your body like a professor (Eya)
Kilonso kilonso
Wanna know it feels, to ba boso (Eya)
Kilonso kilonso
Kiilonso kilonso (Eya)

Make we go
Oya come carry go
Make we go
Make we go
Oya come carry go

School me, school me on your body
I dey like am when you call me daddy
Issa gangnam style
When you show my side
We dey hmmm all night (ouuuu)

For your sake, omo I fit payan
I dey dangerous, like an hungry lion
And you always get me right there
To not tell you truth, girl I won’t dare
Oh oh oh

If I ever leave, ko soju lasan
That’s my baby ton ta san san san
And I no believe as you catch me odo
Gat me knocking in front of your door
If I ever leave, ko soju lasan
That’s my baby ton ta san san san
And I no believe as you catch me odo
Gat me knocking in front of your door

Issa danger
So if you been looking for me I be gone
I be gone to a place where I belong
Issa danger
E dey your body
Iwo lomo ton so
Make I study your body like a professor (Eya)

Kilonso kilonso
Wanna know how It feels, to ba boso (Eya)
Kilonso kilonso
Kiilonso kilonso (Eya)
(Kiilonso kilonso)


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe