Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Terri

Terri – Kill Man AuDio

Terri – Kill Man Lyrics

Oh oh oh
Ye ye ye ye

Na only you dey do me like you do
The way you move
The things you do
Na only you dey do me like you do
(Ti gbe ti gbe, dedede)
The way you move
(Je ka dede ti de, dede)
The things you do
(Omo je ka nana ti de)
Na only you dey do me like you do
(nana ti’de dede, Omo je ka nana ti de)
(Omo ma lo nana ti’de, oya make we nana ti’de)
Na only you dey do me like you do

[Verse 1]
The thing wey dey kill man
E pass weytin you see now
Anyhow e be man
E go get as you feel ah aah
Na you are the giver
Your vibe wey dey give life
Baby you my next life
Can’t drop that good life girl
Like wah wah wah

And if you stay tonight
We go dey alright
I think I do you right
Like wah wah wah

I girl to the morning light
Swear we go dey alright…

[Chorus]
Na only you dey do me like you do
(Ti gbe ti gbe, dedede)
The way you move
(Je ka dede ti de, dede)
The things you do
(Omo je ka nana ti de)
See the things you do
Na only you dey do me like you do

Na only you dey do me like you do
(Ti gbe ti gbe, dedede)
The way you move
(Je ka dede ti de, dede)
The things you do
(Omo je ka nana ti de)
Na only you dey do me like you do

[Verse 2]
Call upon me anytime wey you down you lonely
Baby biko look my side, baby biko call upon me
Yea eeee
Call upon me anytime wey you down you lonely
Put the blame on me
Private trips while you dancing for me

I, girl weytin dey my mind
If you stay tonight
I go do you right, Girl ee
I, girl weytin dey my mind
If you stay tonight
Girl we go dey for life

I pray, I pray, I pray, Say the loving dat i feel today
Wey dey give me goody vibe all day
Make e no let badman make e gbee
Girl, they fit say whatever dey won say
You the only who make me gas all day
And this love no go fade away
I just want make you do me like..

Na only you dey do me like you do
The way you move
The things you do

Na only you dey do me like you do
(Ti gbe ti gbe, dedede)
The way you move
(Je ka dede ti de, dede)
The things you do
(Omo je ka nana ti de)
Na only you dey do me like you do

Baby say the love the wey i get for you my guy…

It’s Blaise on the beat baby


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe