Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Omah Lay – Hello Brother

Omah Lay – Hello Brother AuDio

Omah Lay – Hello Brother Lyrics

[Chorus]
My brother, hmm hmm,
My brother my brother, hmm hmm,
My brother my brother, Ahhh ahn ahn
My brother my?brother, hmm hmm

[Verse 1]
Nothing them do you wey go never touch you,
Bad belle people no go ever catch you
If I get money why i no go sponsor you,
If I get credit you know I for don call you, you

[Chorus]
My brother, hmm hmm,
My brother my brother, hmm hmm,
My brother my brother, Ahhh ahn ahn
My brother my brother, hmm hmm

[Verse 2]
My brother, my pillar,
If you want some of my liquor,
Just ask and imma just give ya,
I can’t live alone in Villa

I no fit sleep Hotel
When my brother I dey sleep for Cell
I might just end up tearing my shirt,
I might just end up killing myself

Why I no go dey for you,
When I get leg I go stand by you
And if I get I go do for you
And if I get strength I go fight for you

[Chorus]
My brother, hmm hmm,
My brother my brother, hmm hmm,
My brother my brother, Ahhh ahn ahn
My brother my brother, hmm hmm

[Verse 3]
I can killy for you
And I no go waste to shoot,
Anything wey be for you,
I no go think am to choose

[Chorus]
My brother, hmm hmm,
My brother my brother, hmm hmm,
My brother my brother, Ahhh ahn ahn
My brother my brother, hmm hmm


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe