Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Omah Lay - Understand

Omah Lay – Understand AuDio

Omah Lay – Understand Lyrics

Mad!!

You don cut my weavon-on and dreah ah!
You make a boy sick and a boy well ah!
Nothing my eye see my mouth e don tell ah!
I enter rain coz I give you umbrella

I thought we in this together
Give you my necklace pendant
Give you my last card, you spend am
I show you my best friend, you friend am

I thought we in this together
Give you my necklace pendant
Show you my best friend, you friend am
I give you my last card, you spend am

Everything I do
I under under
I no fit under under under
Me I no fit under…
Under under
I no fit understand

That thing wey you do me
I under under
I no fit under under under
Oh! oh! under under
I no fit understand

All of my fans I pity for them
I don mad, I pick condemn
I don fight uniform men
Oluwa can you fix the problem
Ahh ahh ahh!

Thunder thunder fire that your reason
Wey dey give you ginger make you leave me
Thunder thunder fire that your reason eh
Ahhh…

I thought we in this together
Give you my necklace pendant
Give you my last card, you spend am
I show you my best friend, you friend am

I thought we in this together
Give you my necklace pendant
Show you my best friend, you friend am
I give you my last card, you spend am

Everything I do
I under under
I no fit under under under
Me I no fit under..
Under under
I no fit understand

That thing wey you do me
I under under
I no fit under under under
Oh! oh! under under
I no fit understand

That thing wey you do me
Under under I no fit under
That thing wey you do me
Under under under under under under
I no fit understand
Ahhhhhh ahhhh ahhh..

Under under I no fit under
Under under under under under under
I no fit understand


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe