Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Ajebo Hustlers & Fave - In Love

Ajebo Hustlers & Fave – In Love AuDio

Ajebo Hustlers & Fave – In Love Lyrics

Original..

Chorus
What if e be you?
Wey I fit die for
E be you
Wey make I form dialogue
E be you
I thought I was shy but
Since I fell in love
I dey talk die now
E be youuuu
Wey I fit die for
E be you
Wey make I ask my God
Hmm, How?
Why Did I wait so long

Refrain
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my bololo
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my bololo
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my

Verse 1
Na you be reason I dey mellow down
I left the street it’s time to settle down
I no go make you squeeze your face, I no go make you frown
Girly, really na you be the one wey go wear the crown

Whenever she need it yes I’m willing
With a tender touch and a spiritual healing
Give her booty rubbs omo that one still dey
I dey show my feelings omo no concealing
Whenever she need it yes I’m willing
With a tender touch and a spiritual healing
Give her booty rubbs omo that one still dey
I dey show my feelings omo no concealing

Chorus
What if e be you?
Wey I fit die for
E be you
Wey make I form dialogue
E be you
I thought I was shy but
Since I fell in love
I dey talk die now
E be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I ask my God
Hmm, How?
Why Did I wait so long

Refrain
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my bololo
Since I fell in love
Since I fell in love
You don sweep me off my feet
You don barb my moro
You don burst my

Verse 2
Kpos!
You be my melody na you be my life
Without you in my memory I no fit survive
Even when your enemies dey try to connive
Against you I’ll catch a felony if love is a crime

Hard guy hard guy but see as I dey lose weight
Cause I never talk to my shimar for two days
Bad guy sharp guy see as I dey do face
Odo e be you dey make my mood change

Chorus
What if e be you?
Wey I fit die for
E be you
Wey make I form dialogue
E be you
I thought I was shy but
Since I fell in love
I dey talk die now
E be you
Wey I fit die for
E be you
Dey make I ask my God
Hmm, How
Why Did I wait so long


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe