Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Ajebo Hustlers - Loyalty (Freestyle)

Ajebo Hustlers – Loyalty AuDio Download

Ajebo Hustlers – Loyalty Lyrics

[Pre-Chorus]
I no fit F up, no fit shit e for church o
The things you said to me don hold me for work o
That you will ride with me till the wheels fall off o
Oh-oh fall off
Oh-oh fall off
I no fit F up, no fit shit e for church o
The things you said to me don hold me for work o
That you will ride with me till the wheels fall off o
Oh-oh fall off
Oh-oh fall off

[Chorus]
She no want my money
She don’t want nobody
She just wants loyalty
She wants my loyalty
She don’t want my money
She don’t want nobody
She just wants loyalty
She wants my loyalty

[Verse]
She dey give me joy like footballer wey score for finals
My brother this Shaw she’s final
Importer, exporter escort her to any shop she wan buy designer
H?r informant last night been inform her
Make she ch?ck who buzz me via truecaller
Uloma no get that time to dey check my phone and that’s why I too love her

[Pre-Chorus]
I no fit F up, no fit shit e for church o
The things you said to me don hold me for work o
That you will ride with me till the wheels fall off o
Oh-oh fall off
Oh-oh fall off
I no fit F up, no fit shit e for church o
The things you said to me don hold me for work o
That you will ride with me till the wheels fall off o
Oh-oh fall off
Oh-oh fall off

[Chorus]
She no want my money
She don’t want nobody
She just wants loyalty
She wants my loyalty
She don’t want my money
She don’t want nobody
She just wants loyalty
She wants my loyalty


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe