Naija Music - Naija - NaijaVibe Music - Naija Vibe - Nigeria Music - Naija Vibe - Naija Vibe - NaijaVibe Music Download -

LYRIC

NaijaVibe

Ajebo Hustlers

Ajebo Hustlers – Solace

Ajebo Hustlers – Solace Lyrics

I dey put her on a cruise
Give her grass and booze
Or some red wine on the side, you know I got some grapes

She say “her mango been dey jonze her”
Yelling and the door slams
Ranting and her heart just dey pace
And there’s a burden in her soul now
I made her nerves to calm down
Rantin’ and her heart just dey pace

She found (she found)
She found (she found)
Found solace in my arms
Found solace inna my cabarn
She found (she found)
She-e-e-e
Found solace in my arms
Found solace inna my cabarn

As I gave her the gbola
She say “make I dey choke her”
She say my thing is bitter like kola
Na who wey no know her
Her puna is fishy like croaker
Living la vida, la loca
Moment I stroke her
She begin dancin’ Makossa
Start to dey do the mapoka, e be like na yoga
Barney wey dey for my roaster
I chop her just like samosa

I dey put her on a cruise
Give her grass and booze
Or some red wine on the side, you know I got some grapes
She say “her mango been dey jonze her”
Yellin’ and the door slams
Rantin’ and her heart just dey pace
And there’s a burden in her soul now
I made her nerves to calm down
Rantin’ and her heart just dey pace

She found (she found)
She found (she found)
Found solace in my arms
Found solace inna my cabarn
She found (she found)
She-e-e-e
Found solace in my arms
Found solace inna my cabarn

Damn! Yo, make way, bad boy’s comin’ through
Ajebo Hustlers
(Avante)
Kpos Lifestyle


Added by

StiphBami

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

NaijaVibe